> ## Content Index
> Fetch the complete content index at: https://www.yeclo.com/llms.txt
> Use this file to discover other available public pages before exploring further.

# Yemi Alade chante Shekere avec Angelique Kidjo : paroles et lyrics
- URL: https://www.yeclo.com/yemi-alade-chante-shekere-avec-angelique-kidjo-paroles-et-lyrics/
- Published: 2020-02-05T15:30:00.000Z
- Updated: 2020-02-05T14:29:19.000Z
- Author: Hind Talha
- Tags: A la une, Actualité, Actualité ivoirienne, Clip vidéo, Featured, #wp, #wp-post, #Import 2026-06-10 23:14

## Vidéo officielle de « Shekere » de Yemi Alade, en collaboration avec Angélique Kidjo. Un morceau issu de l'album « Woman Of Steel ».

I see o be  
Yemi alade oooo  
I see o be  
Ma ma ma  
I dey hear the sound of a tambourine o  
Talking drums and shekere combination  
I see people under the tambourine o  
Dancing like sey there's a celebration  
Mamawaloko loko o  
Legbeolo  

Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home  
All I want to do now is dancing lonbon lonbon  
So I lock up and keep kokoro labe kondo  
Waka enter weli well e dey happen uh yeah  
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance.  
Gbogbo eniyan so pe onijo kan be  
Moni mori monini ko da mi lohun  
Ile onijo pelegbe odo  
O ninu re eko network ati ija  
Mamawa loko loko o  
Legbe olo  

Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home  
All I want to do now is dancing lonbon lonbon  
So I lock up and keep kokoro labe kondo  
Waka enter weli well e dey happen uh yeah  
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance.  
I see o be  
Legbe olo  
I see o be  

Mi Oni eni ko da mi lohun  
I dey hear the sound of a tambourine o  
Talking drums and shekere combination  
I see people under the tambourine o  
Dancing like sey there's a celebration  
Waka weli well e dey happen uh yeah  
Dance for olonbo

### Les derniers articles de l'actualité ivoirienne sur Yeclo.com :

- [Mondial 2026 : le SIREXE accompagne les Éléphants sur la scène internationale](https://www.yeclo.com/mondial-2026-le-sirexe-accompagne-les-elephants-sur-la-scene-internationale)
- [DECO – BEPC résultats 2026 : tout savoir de la liste des admis](https://www.yeclo.com/deco-bepc-resultats-2026-tout-savoir-de-la-liste-des-admis)
- [BEPC 2026 CI : 312 041 admis en 2025, quel bilan pour cette session ?](https://www.yeclo.com/bepc-2026-ci-312-041-admis-en-2025-quel-bilan-pour-cette-session)
- [Taux de réussite BEPC 2026 : hausse ou recul par rapport à 2025 ?](https://www.yeclo.com/taux-de-reussite-bepc-2026-hausse-ou-recul-par-rapport-a-2025)
- [Proclamation BEPC 2026 CI : date et heure des résultats en ligne](https://www.yeclo.com/proclamation-bepc-2026-ci-date-et-heure-des-resultats-en-ligne)